Search Site: OnlineNigeria

Close
MY OGA AT THE TOP

Posted by Yinka kareem on 3/25/2013 10:42:40 AM |

Written by: Yinka kareem


“MY OGA AT THE TOP”
My Oga at the Top
My Oga at Aso Rock
This “Oga at the top” palaver
Na you I go blame
My Oga at the Top
My Oga at Aso Rock
Konputa literacy for Nija
Wetin you do about am
My Oga at the Top
My Oga at Aso Rock
www.nscdc.gov.ng
Na NSCDC website
My Oga at the Top
My Oga at Aso Rock
This simple website
Na hin Commandant forget
My Oga at the Top
My Oga at Aso Rock
He be like many of us
Web of spider na hin we sabi
My Oga at the Top
My Oga at Aso Rock
You no allow us
Sabi konputa well-well
My Oga at the top!
y.s.kareem©2013