THE STAMMERER

:    By Ugwuegbu Humphrey
Back To Jokes   |   Read Reviews

Email This Joke Print This Joke

A stammerer was at Orile Bus stop waiting to join a bus. suddenly a driver approached him and below were their conversations: 
MAN:Pls,hw can i find my way to V/I.

 

STAMMERER:Th-a-a-nk u f-f-for asking me.i-fff u dey-dey go eeh.u-u g-go dey go,then u go s-s-see one bridge eeh,u go still d-d-dey go.T-Then u go r-r-reach one p-place wey-wey d-dem dey c-call Akp-kpon-ngbo,u-u go still d-dey go,then u-u g-go still dey go,t-then u go r-reach one p-place wey dem d-dey call C.C.M.S,water dey by t-the right,ma-make u no d-drive enter water o! T-Then u go s-see one w-woman wey dey fry Akara,m-make u ask her.

 

MAN:You mean for the past 20 minutes,you are just explaining how to find my way to V/I.

 

STAMMERER:Ah-ah u s-still d-dey here,u f-for don go come b-back since nah.

Contact:  webmaster@onlinenigeria.com

Got A Joke? Submit it


 

Average Rating: Picture Picture Picture Picture Picture

Reviews: Add a review

Add a Review

 

Send this Joke"THE STAMMERER ", to a Friend !!
** Required Fields
   
Recipient's Email
Your Name
Your Email
Message
Enter Code
 
   
 

 

<<< Previous Page