Alhaji Gwurugwu and his junior brother. Him brother Lawan come visit am for Lagos. Lawal and him brother de go out one day oh.. na im lawal see one motor wey there put big letter L for the back inside hold up, so he con ask his brother Alhaji Gwurugwu say wetin be this Big letter L wey I de put am for back of muta. Him bother say, haba a .. lawal na peope wey i no know how to drive well I dey put am for back. lawal say kwoii... wsallahi I like am well well bother, make i dey drive am for muta and put am Big L. then the brother said... make i wait till I buy for muta before I put am ok... Lawal said ok. As they going incidentally one danfo driver man just jam the motor with Learner logo at the back and the ladies come and started shouting on the danfo driver, that can't he see that she's a learner, or didn't he see the learner logo at the back. then a police man came and settle the case that the danfo drive will pay the lady for damage which the man did. Then lawal shout hai, this learner I good well well ooo, now now danfo driver I don pay am for damage.
so a week latter his brother Bought a truck for lawal so that he can be able to use it and get some litlle money to take care of him self. on that very day lawal went to artist shop and design Two big letter L, tigh one at the front of the truck and the other at the back, then start pushing the truck. he then took the truck to express inside hold up and started sharing bomber with other motorist. Then danfo driver just crush am. Lawal shout.....shaiiii....... I don buy am for truck wallahi danfo,.......I go pay am for damage..... haiii .. I no dey see am for Learner ......my guy every body tire... |
Contact: webmaster@onlinenigeria.com
Got A Joke? Submit
it

|
|
|
Add
a Review
|